Lirik lagu Rush - Ayra Starr (viral lagu tiktok)
Rush by : Ayra Starr ________________________________ uhn-huh, uhn-huh (Vibez) ta-ta-ri, ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, ta-ta-ri-pa ta-ta-ri,pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Paddie man, nobody like work But, you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them dey run, dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no get the time for the hate and the bad energy Got my mind on my money Make you dance like Poco Lee, s teady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want tell me, Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But, e dey rush, e dey rush well, well, e be much (e be much) Na God dey make my tap, e dey rush (mm-mm) The kind money we touch, yeah E dey rush, e dey rush well, well E be much (e be much) No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us, oh) ta-ta-ri, ta-ta-ri-pa (yeah) ta-ta-ri, t...