Lirik lagu Rush - Ayra Starr (viral lagu tiktok)
Rush
by : Ayra Starr
________________________________
uhn-huh, uhn-huh (Vibez)
ta-ta-ri, ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, ta-ta-ri-pa
ta-ta-ri,pa
Sabi girl no dey too like talkAnimals dey in human formPaddie man, nobody like workBut, you must hustle if you wan chopE no finish, dem wan fight usIf them dey run, dem no fit catch upI no dey form say I too righteousNo come dey form say you too like us
Me no get the time for the hate and the bad energyGot my mind on my moneyMake you dance like Poco
Lee, steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want tell me,Kudi na my fantasyDem wan dey check if my tap e no rush
But, e dey rush, e dey rush
well, well, e be much (e be much)Na God dey make my tap, e dey rush (mm-mm)The kind money we touch, yeah
E dey rush, e dey rush well, wellE be much (e be much)No be hype everybody dey crushThere's no dulling with us(There's no dulling with us, oh)
ta-ta-ri, ta-ta-ri-pa (yeah)ta-ta-ri, ta-ta-ri-pa (yeah)pa-pa-ri-pa, yeahpa-pa-ri-pa
Joor, fun mi, Japata, I dey go Ghana (yeah)You never touch, you dey form bad pass (yeah)Which kind money we never see beforeKos'elomi, got me feeling I'm the oneAje, aje, aje, Can never take my cake away, ajeYou can't count my grace,I just dey my lane, my lane
Me no get the time for the hate and the bad energy,Got my mind on my moneyMake you dance like PocoLee, steady green like broccoliSteady on my grind, no wan hear what they want tell me,Kudi na my fantasy (yeah, yeah)Dem wan dey check if my tap e no rush
But, e dey rush, e dey rush well, wellE be much (e be much)Na God dey make my tap, e dey rush (uh-mm)The kind money we touch, yeah
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype, everybody dey crushThere's no dulling with us(There's no dulling with us, oh)
'Cause e dey rush, e dey rush well, wellE be muchNa God dey make my tap, e dey rushThe kind money we touch
E dey rushE dey rush well, wellE be muchNo be hype everybody dey crushThere's no dulling with us(There's no dulling)
Yeah-yeah, yeah-yeahMm-mm, mm, mm, mm, mmAhh-ahh-ahh
Comments
Post a Comment